17/03/2024
10 slides of absolute gorjosness😩
You see the fabric you refused to buy? Well… I don use am! I still get am for another colour sha😏 but this green don finish because I know say na the one wey I wear nai dey enter una eye😂
I no go sew my shop finish for una 😩😂
Our new arrivals this week can give you tons of options to recreate this🥰 Leave boring 2piece sets alone!
Scarf: Plain crepe from the shop
Top: One okrika woman in Rumuokuta
Trousers:✂️ ._vogue
Kimono: .girl 😂
Shoes: I buy am for Aba
Bag: (but we no dey sell again😏)
📸: One man wey dey enter my eye😩
Cheers to a new week of beautiful possibilities 🥂