14/10/2025
Nigerian men has a way to make a woman feel beautiful. Even as a married woman, the Last time I came to Nigeria, some men were admiring me, when I heard "nwanyi ocha imaka", the way I take smile ehn😄, it gave me hope that even as a married woman, u are still beautiful, and can still be admired 😂😏.
But u fit even dress fine for Yankee, na so the guys go dey walk fast fast dey pass you.
You go dey trek for road in Yankee, no Man go hunk for u or even give u a ride. 😂
For Nigeria it's different, u can even wave ur hand and a Man can stop for you.
Here it's only police that might stop for you, and ask you if you are lost. 😂
You sef go think say ur village people don win. 😂
Forget, no Men be like Nigerian Men.🤗
They are Caring, and can compliment their women.
It's only Nigeria Men that will take you out on a date and pay the complete bill. Here ur man fit dey share restaurant bill with you. 😂
Nigerian Men all the way abeg. 🤗