Kahuna

Kahuna funny videos and post to laugh out sorrow

03/11/2022

Please avoid morning weed😐 my neighbor drop his children in his office and drove🚗 himself to school😂😂😂

Good morning fans I just want you people to laugh 🤣😂

30/10/2022
25/10/2022

Aubamenyang plan don finally work.

Man United player wey im name na Raphael Varane don finally go test today and Doctor tell am say e no go play for Man united again till World cup finish because dey Injury wey e carry go keep am for house for like 3- 4 weeks.

Man United find Chelsea go under bridge on Saturday last week oo, as dem dey play ball dey go, Varane just dey defend ball like say tomorrow no dey.

Aubamenyang just dey miss goals because Varane dey pursue am like girl, if Aubamenyang go left, Varane go follow am, if Aubamenyang go right, Varane go follow am, dey thing come tire Aubamenyang.

Aubamenyang come decide say since wey e no fit score goal make e find one thing do so that we go dey remember e name, naso dem pass ball give Aubamemyang Varane pursue am like fly as usual naso Aubamenyang activate e inner Ronaldo,Messi, Neymar and Mbappe combined come give Varane one kind skills wey shift e hamstring.

As Aubamenyang shift Varane hamstring naso Potter run comout may dem no go shift Aubamenyang own.

As it stands Varane no go play for Man United again till dem play world cup finish, but Doctor assure us say Varane go play world cup sha.

My people as we don hear Varane side of the story abeg wenti Aubamenyang do e good?

Please like and follow my page for more interesting news
Please don't scroll down without following my page
Please follow my page.

21/10/2022
02/08/2022

Abuja prison break was the most successful one in history, 🤣🤣🤣🤣 even Prison Break season 7 no successful like Abuja own. 🤣🤣

02/06/2021
02/06/2021
30/12/2020

Address

Abakaliki

Telephone

+2349043428114

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Kahuna posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share